Listen! Hey! hey! I I I I I I I Hey! oh! aw! aw! yeah! Let live it men see
[Chorus] I will keep on pushing, pushing up ahead Sucking all the breathe cos my eyes dey red red red I will keep on looking, looking for the answer to all the questions up in my head
I believe in the saying that they say that When you use your head well you go chop well well I also believe in the saying that they say that When you dress well well them go address you well well, girl Cos I like to be pushing the motto, believing that I am winning the lotto You self, abe no be so You want to be living like a queen agaso Abe wetin I talk no be true oh? I'm talking to you and you oh This life na one, no be two oh So this is what am gonna do oh
[Chorus] I will keep on pushing, pushing up ahead Sucking all the breathe cos my eyes dey red red red I will keep on looking, looking for the answer to all the questions up in my head
Till the day that I go happy Pushing it slow and steady on it So I'm ever ready even if I see something wey I never see before Them no dey renting it Nobody holy pass Nobody feel saby sing So move forward instead of to the run Shine your eye in anything that you do So that at the end you no go turn mugu Face your own, my own no concern you No be the same thing we came here to do Mmmh! I work hard, I play harder in the party So if I was you guess what am going to do oh
[Chorus] I will keep on pushing, pushing up ahead Sucking all the breathe cos my eyes dey red red red I will keep on looking, looking for the answer to all the questions up in my head
I believe in the saying that they say that When you use your head well you go chop well well I also believe in the saying that they say that When you dress well well them go address you well well, Ei ei ei ei ei ...