Гуру Песен Популярное
А Б В Г Д Е Ж З И К Л М Н О П Р С Т У Ф Х Ц Ч Ш Э Ю Я
# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Bracket - Mama Africa (Lyrics Audio) | Текст песни

It’s **** on the beat
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya

Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh

This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let’s go to kenya rwanda and tanzania
Togo, cameroon, niger
Ghana, southern sudan

Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh

Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh


This one na die o
If you dey dance am easy make you no fight o
Ehyi you go forget your sorrow
Makachukwu you go buy am play for your motor

This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you maya maya
Ine sisi maya maya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let’s go to zambia, uganda
South africa, togo, cameroon,burundi also
Benin republic

Oya make you likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody likota likota
Mama africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh

Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Add or View Explanation [Show/Hide]
Imane mekofo sara sara le
Flavour wanma sara sara le
Make e dance eyeh eyeh eyeh
Ugonna sara sara le
Ndigbo nine sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh…ye eh


Bracket еще тексты


Видео
  • Bracket - Mama Africa [Official Video] Bracket - Mama Africa [Official Video]
    iROKING.com/bracket for FREE Nigerian Music Please subscribe to my ... Mama Africa lets ...
  • Bracket - Mama Africa Bracket - Mama Africa
    Go To http://www.iROKING.com/bracket for FREE Nigerian Music Please subscribe to my ...
Оценка текста
Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 2