CHORUS; They want my goody bag, eh They want my goody bag, eh I get the goody bag, eh I know you want my goody bag, eh What's your selling point, eh Do you know your selling point, eh You gots to know your selling point, eh Oya identify your selling point, ehhh In the goody bag, Kudi dey for the goody bag, Money dey for the goody bag, And banana dey for the goody bag, eh In the goody bag, Kudi dey for the goody bag, Money dey for the goody bag, And banana dey for the goody bag.
VERSE 1 See I as I dey, I be fresh boy, And and that's my selling point, I dey roll up and down in some fresh toys, And the latest one na the rolls royce, No be play, if you slow you go tey, Omo ma lo pe ma lo pe o, You gots to know you selling point all the time o, If na baka you get you show, If na food you sabi e good, If na bobby you get you show o, If na book you sabi e good, Don't be dulling them, Any cash wey dem get be showing them, Anything wey them want be giving them, Me I dey give, I dey give, I dey give it to them, Dem dey call me santa, Baby come make we enter, Make I nack you the lamba, See as the lamba dey enter, Make dem dey blow dem banger, Na we dey top the bumper, This one is such a bomber, If you think say na lie, ask your sister o.
CHORUS They want my goody bag, eh They want my goody bag, eh I get the goody bag, eh I know you want my goody bag, eh Whats your selling point, eh Do you know your selling point, eh You gots to know your selling point, eh Oya identify your selling point, In the goody bag, Kudi dey for the goody bag, Money dey for the goody bag, And banana dey for the goody bag eh In the goody bag, Kudi dey for the goody bag, Money dey for the goody bag, And banana dey for the goody bag, eh
VERSE 2 Shout out to my beautiful ladies, All my sexy beautiful ladies, I got love for my beautiful ladies, Goody bags for all of you ladies, eh Na club we dey no be burial, No be that church wey dey your area, Even if you hear am for radio, Use your bum-bum damage the ariel, eh You have to show them your beauty, You have to give them the action (action) You have to handle with caution, (caution) The way you making the boys to gin ginger, As I dey so, I dey vex o, I dey vex o, If e many you know say na X o, As I dey hear na omoba and the rest o, Smoking her cigarrette, Smoking and shaking her figure 8, No underrate, me I no fit go dey underrate, Help me ask her wetin I do am o, She just dey show her selling point anyhow o.
BRIDGE Want my goody bag Goody goody What's your selling point You gats to know your, you gats to know your selling point They want my goody bag Goody goody Identify your selling point (Instrumental)
CHORUS In the goody bag, Kudi dey for the goody bag, Money dey for the goody bag, And banana dey for the goody bag, In the goody bag, Kudi dey for the goody bag, Money dey for the goody bag, And banana dey for the goody bag, In the goody bag, Kudi dey for the goody bag, Money dey for the goody bag, And banana dey for the goody bag, In the goody bag, Kudi dey for the goody bag, Money dey for the goody bag, And banana dey for the goody bag.