[Intro] Hmm hmm Am Danagog Dan baba dan baba O.B.O. baddest
[Davido] You can catch me in a hurry I’ll wait Home boy no dey follow my rate I dey do am day by day oh E dey look like play like play oh
[Danagog] Oya baby girl whine your waist To the beat now no delay Omo no wayo for here oh We dey high for where we dey oh
[Davido] We be sipping on dom perignon All my guys call me don corleone Baby would you go down for the money All my guys dem dey kill for the money
[Danagog] All my guys demma like hookah Tell the girl say you wan do am Where she dey say I wan look am If she dey make dem go call am
[Davido] All my guys demma like hookah Tell the girl say you wan do am Where she dey say I wan look am If she dey make dem go call am
[Chorus] Hookah, Hookah, Hookah All my guys demma like hookah Hookah, Hookah, Hookah If she dey make dem go call am Hookah, Hookah, Hookah All my guys demma like hookah Hookah, Hookah, Hookah If she dey make dem go call am
[Davido] Boom boom ma boom boom ma Baby girl with the big backa Naijalyricszone.com Go call am for one corner If she dey make dem go call am
[Danagog] Zim Zimma Who’s got the keys to my beamer Oya go and call Aisha And all my girls wey love to smoke on that shisha AKA AKA hookah Oya come to my room make I give you nice hookah They call me Danagog and I get bazooka Pull up in a porsche charlay pull up in a Range E bami wonmo toba set totun wa arrange
[Davido] We be sipping on don perignon All my guys call me don corleone Baby would you get down for the money All my guys dem dey kill for the money
[Danagog] All my guys demma like hookah Tell the girl say you wan do am Where she dey say I wan look am If she dey make dem go call am
[Davido] All my guys demma like hookah Tell the girl say you wan do am Where she dey say I wan look am If she dey make dem go call am
[Chorus] Hookah, Hookah, Hookah All my guys demma like hookah Hookah, Hookah, Hookah If she dey make dem go call am Hookah, Hookah, Hookah All my guys demma like hookah Hookah, Hookah, Hookah If she dey make dem go call am
[Bridge] Mixed master gazzy Okiki Kiddominant If she dey make dem go call am