Гуру Песен Популярное
А Б В Г Д Е Ж З И К Л М Н О П Р С Т У Ф Х Ц Ч Ш Э Ю Я
# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Duncan Mighty - Obianuju (New Song 2010!!!) | Текст песни

Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
Do u see how we quick cme again
I dey feel like Duncan Mighty

uju uju

chorus(*2)
Obianuju
Lovu gi di kwu egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you
To marry you

Hook:
Because everyting na you
Na you
Anything I do
Na you
Anytime I want enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you

When I want Shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kolo di kololo
Na you
Na you you you you
Na you
Chai

Ihe O Nwata Nwanyi
I swear you too fine e (chai)
anytime we dey for the club dey wine(chai)
All the guest they go want to die e
Nwa mara mma di ka honey
If na lie make you ask ifeanyi
So many chics dem a come dey love me
But na only you who can be my wifey eh

I dey pray i dey cast and bindey
Anything wey go make up mindey
You be the best quality of wifey

hook:
Because everyting na you
Na you
Anything I do
Na you
Anytime I want enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you

When I want Shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kolo di kololo
Na you
Na you you you you
Na you
Biko Obianuju

Obianuju uju bi ko
Na you be my only thing
Na you,Na you,Na you
E wo E wo
Obianuju uju biko
Na you,Na you Na,You na You
E wo E wo

I no tell you say you be
Asa nwa,Asa nwa,Asa nwa baby
Some see the way i dey love you
Some of them dey talk say na juju
Some people dey call me mumu
Some of them dey call me Oluku
It doesn't matter wetin them do
My baby my nu ji owu
Uju ma sori

Asa nwa,Asa nwa,Asa nwa baby
(o lo O lo)
i want to show them say na you
my baby
You're my baby eh
Baby you you you

chorus(*2)
Obianuju
lovu gi di kwu egwu
When i think about the thing you do
Something dey tell me to marry you
To marry you

Hook:
Because everyting na you
Na you
Anything I do
Na you
Anytime I want enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you

When I want Shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kolo di kololo
Na you
Na you you you you
Na you
Baby make dem no think am oh

Obianuju uju bi ko
Na you,Na you,Na you
E wo E wo
Obianuju uju biko
Na you,Na you Na,You na You
E wo E wo

Dem know say you be
Asa nwa,Asa nwa,Asa nwa baby
Nwa baby
You be
Nwa baby
Only

You U U
Uju U
Baby,obu Duncan Mighty love

Your 17 18 19 eh
Baby,i say
Your 17 18 19 n'egbu eh

Duncan Mighty еще тексты


Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 1
Видео
    Нет видео
    -