Turn up my microphone It's time to hear some reality 2004, Abdulkareem, whad up
[Chorus 2x] Nigeria jaga jaga Everything scatter scatter Poor man dey suffer suffer Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
Armed robber came to your house Eno thief money, eno rape your wife Want straight up to your bedside (Gbosa) Six feet, now you are down Which armed robber no want money Which armed robber no want joley Na political armed robber be that Na wetin dey kill Nigeria o
[Repeat Chorus 2x]
Ifesika iya biya biya They lock am for jail for Abuja Kingsley Agbe sef dey for here Adebende na he dey fit all of them Here kpa, inside prison prison Everything scatter scatter Poor man dey suffer suffer Gbosa, gbosa, gun shot inna di air What you are say
[Repeat Chorus]
Africa, make you love your land Africa is na motherland We dey grow (3x) There is peace and wealth We dey grow oh There is peace and wealth
(Eedris, what about Ikoja now) What he go go waja NEPA, wose derebula 419 in Nigeria Agege to Ikeja na 100 naira West Class na popular Come show film for Nigeria
(Eedris, where Charles Taylor dey now?) He dey live big life High estate for Calabar That na Liberia mafia for Nigeria Everything scatter scatter Poor man dey suffer suffer Gbosa, gbosa, gun shot inna di air What you are say
[Repeat Chorus till fade]
Africa, make you love your land Africa is na motherland