Гуру Песен Популярное
А Б В Г Д Е Ж З И К Л М Н О П Р С Т У Ф Х Ц Ч Ш Э Ю Я
# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Fela Anikulapo Kuti - Beasts Of No Nation | Текст песни

Ah- Let’s get now into another, underground spiritual game Just go to help me the answer, go to say, “Aiya kata”- Oh ya

O’feshe-Lu [CHORUS] AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe- g’Boh *(2x)

O’feshe-Woh [CHORUS] AIYA-KATA *(after each line) O’feshe-g'Beh Aiya kata Aiya Koto Aiya Kiti Aiya Kutu

Basket mouth wan start to leak again, oh- [CHORUS] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not) [CHORUS] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, Oh, I sing-ee say, I go my mouth like basket, ee-oh, malan biag bere (stanza 2x)

Fela, wetin you go sing about? [CHORUS] DEM GO WORRY ME… *(after each line) (3x)

Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worr [CHORUS] DEM GO WORRY ME *(After each line) Dey wan to make us sing about prison Dem go worry me, worry all over da town Dem wan to know about prison life Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town *(repeat stanza)

Fela, wetin you go sing about? [CHORUS] DEM GO WORRY ME Dem go worry me, worry me-- worry, worry,
The time weh I dey, for prison, I call am “inside world”
The time weh I dey outside prison, I call am “outside world” Na craze world, na be outside world

[CHORUS] CRAZE** WORLD / **(crazy)
Na be outside- da police-i dey Na be outside- da soldier-ha dey Na be outside- da court dem dey Na be outside- da magistrate dey Na be outside- da judge dem dey Na craze world be dat Na be outside- Buhari* dey *(Nigerian Head of State via coup d'etat) Na craze man be dat Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- Idiagbon* dey *(Chief of General Staff- 2nd in command) Na craze man be dat Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- dem find me guilty Na be outside- dem jail me five years
---I no do nothing
Na be outside-dem judge dey beg ee-o Na craze world be dat, Na craze world be dat Na be outside- dem kill dem students Soweto, Zaria, and Ife** (600+ students killed protesting Afrikaans schooling) Na craze world be dat, ee-oh Na be outside- all dis dey happen Na craze world be dat, ee-oh…..

Make you hear this one [sax responses] War against indiscipline, ee-oh

Na Nigerian government, ee-oh Dem dey talk ee-oh
“My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people lack discipline”

I never hear dat before- oh Make Government talk, ee-oh “My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people lack discipline”

Na Nigerian government, ee-oh Dem dey talk be dat
Which kind talk be dat- ee-oh? Na craze talk be dat ee-oh Na animal talk be dat ee-oh

Easy… easy [solos]

**Do chorus & end again…
---------------
Explanation
-Corrupt world leaders are animals with no country (greedy, ruthless)
-the outside world is crazier and more dangerous than prison

**Muhammadu Buhari took over as Head of State via a 1983 coup d'etat (deposing Shagari). He & his second in command Tunde Idiagbon persecuted Fela. In 1984, they had Fela arrested on fake foreign currency charges prior to an international tour to prevent him from "publishing anything that might embarrass any government official"- even if true (which they had formally made illegal). Fela's trial judge Okoro Idogu admitted that he was ordered by Idiagbon to find Fela guilty & give him a harsh sentence- the judge later begged to dismiss Fela's conviction. Fela served 5 years in prison.
Buhari & Idiagbon also instituted a campaign against "indiscipline" known as "War Against Indiscipline" (WAI).

-Pieter Willem Botha was the militantly racist white prime minister of apartheid era South Africa. A cartoonish super-villain, he made almost unbelievably racist public statements, laws, and atrocious violations of human rights (including torture & murder) against blacks in South Africa.

Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 1
Видео
  • Fela Kuti - Beasts of No Nation Fela Kuti - Beasts of No Nation
    http://en.wikipedia.org/wiki/Fela_Kuti http://www.fela.net/
  • Fela Anikulapo-Kuti and Egypt 80 - Beasts Of No ... Fela Anikulapo-Kuti and Egypt 80 - Beasts Of No ...
    Previously unreleased footage, live at the Zenith, Paris in 1984. The Best of the Black President ...
  • FELA ANIKULAPO KUTI "Beast Of No Nation (Part ... FELA ANIKULAPO KUTI "Beast Of No Nation (Part ...
    Afro-Beat masterpiece by the Black President http://www.mixcloud.com/ woodybraun/
  • Fela Kuti Beasts of no nation part1 Fela Kuti Beasts of no nation part1
    Fela Kuti Beasts of no nation 28.20 mn. ... this is one GREAT AFRIKAN, Olufela Anikulapo ...
  • FELA vs BUHARI - Beast of No Nation FELA vs BUHARI - Beast of No Nation
    Was Fela Kuti a Prophet: The Nostradamus of our time. This piece says it all. @ daddyx4real.
  • Fela Kuti - Water No Get Enemy (HQ) Fela Kuti - Water No Get Enemy (HQ)
    Fela Anikulapo Kuti - Water No Get Enemy From the album "The Best of the Black President"
  • Fela Kuti Beasts of no nation part3 Fela Kuti Beasts of no nation part3
    Fela Kuti Beasts of no nation 28.20 mn. ... "i am fela anikulapo kuti...i hold death in my hand ...