This is a new dance Called open and close We’re going to sing and tell you About open and close
I want to tell you a story Chorus: No be story o
I beg
I want to tell you a story Chorus: No be story o I want to tell you a story, chorus
E no be story Chorus: At all, very very at all Very very at all Dey say e no be story o The tin wey e be Dem go tell us now
I want to tell you a story Chorus: No be story o I want to tell you a story, chorus
Wetin he be o o, ah Chorus: He be dance Wetin he be o o, ah, chorus
Tell me wetin dem dey call am Chorus: Open and close Tell me wetin dem dey call am, chorus Put your leg and arm together, chorus Put your leg and arm together, chorus Throw your leg and arm away, chorus Throw your leg and arm away, chorus Bend your yansh like black man, chorus Bend your yansh like black man, chorus Open and close o, chorus Ah, ah, ah, chorus Ah, ah, ah, chorus
Oooo, ah
I want to show you How to do open and close All you have to do Is just open your arms And legs at the same time And close your legs And arms at the same time To the beat
Like this Open, close Open, close Open, close Open, close Open and close Open and close Open and close Open
I want to tell you a story Chorus: No be story o I want to tell you a story, chorus
Wetin he be o o, ah Chorus: He be dance Wetin he be o o, ah, chorus
Tell me wetin dem dey call am Chorus: Open and close Tell me wetin dem dey call am, chorus Put your leg and arm together, chorus Throw your leg and arm away, chorus Bend your yansh like black man, chorus Ah, ah, ah, chorus Ah, ah, ah, chorus Eh, open and close o, chorus Open and close o, chorus Ah, ah, ah, chorus Eh!