HarrySong – Reggae Blues Lyrics ft.Olamide, Kcee, Iyanya & Orezi [Chorus: Harry Song] After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo Even your boo get a boo A boo, A boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They grove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Ibiro pop champagne oh ah ah DOWNLOAD AUDIO [Verse 1: Olamide] Bobo see baddo wey dem dey bu Dey bu, dey bu He dey tell Amokachi the bull The bull, the bull See money for floor like swimming pool The pool, the pool Eh dey gimme wings like Redi bull The bull, the bull Baby anything you want make I do I do, I do I no be tiger back to my bull My bull, my bull Oya now, our master oh E dey gbadun oh If your body touch omoge she go get belle Jesu… [Chorus: Harry Song] After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo Even your boo get a boo A boo, A boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze NaijaLyricszone.com Everybody wanna groove They grove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Ibiro pop champagne oh ah ah [Verse 2: Kcee] Ladies call me talk and do I talk, I do Cos I no dey for Cock and bull The bull, the bull Dance for reggae, Dance my blues The blues, the blues Na turn by turn life dey do Dey do, dey do Oya my madam, Dance for me my Madam I like how you gbalam I will spend you many dollar eh Oya my madam, dance for me my madam I like how you gbalam I spend you my dollar eh [Chorus: Harry Song] After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo Even your boo get a boo A boo, A boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They grove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Ibiro pop champagne oh ah ah [Verse 3: Iyanya] Baby say am more than good His good, his good Na me dey put am in the mood oh In mood, in mood Baby come over my place oh My place, my place Make you Dance the reggae, dance the blues The blues, the blues If you give am to me I go take am Take am I like the way you dey shake am shake am call me daddy, I go call you mummy ooh I like the way you dey take am Take am Na only you wey no dey fake am Fake am I call you Mummy Just call me Daddy oh, Daddy Because… [Chorus: Harry Song] After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo Even your boo get a boo A boo, A boo Share the Gala, share the booze N aija Lyrics zone dot com The booze, the booze Everybody wanna groove They grove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Ibiro pop champagne oh ah ah [Verse 4: Orezi] No go think am na dollar we spend no be cefa Ah ah Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer Eh eh Enugu girls dem like to do To do, to do As long as you get money to boost To boost, to boost Baby your Baka big like toolz Like toolz, like toolz Follow me come and pay your dues Your dues, your dues I know that you’re feeling the nigga oh Nigga oh And na my money, you feeling the nikka oh Nikka oh, Nikka Tinini Tanana nita Sapala biko ntaa [Chorus: Harry Song] After the reggae play the blues The blues the blues Make you do as I do I do, I do Enjoy yourself baby boo Bae boo, Bae boo Even your boo get a boo A boo, A boo Share the Gala, share the booze The booze, the booze Everybody wanna groove They grove, they groove As far as E-money dey pay Dey pay, dey pay Ibiro pop champagne oh ah ah