Гуру Песен Популярное
А Б В Г Д Е Ж З И К Л М Н О П Р С Т У Ф Х Ц Ч Ш Э Ю Я
# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

J.Martins feat fally ipupa - jupa | Текст песни

allй cheri kanga cherie na yo, mama pesa papa bise, bise (fally)

J Martins, featuring Fally Ipupa Di Caprio la Merveille

Chorus
Jupa ei, make we dey jupa ei
Jupa eh
Make we dey jupa eh (5x)

chimgologo (3x)

Verse 1 - J Martins
I don tell una say na me be J Martins, chimgologo, yo we
I get kololo, if you want to know, make we jogododo, yo we
Yo we, everybody ei, make we dey jupa ei
Take am serere, make you no dey rush, no one am plenty eh
Them say man no be God at all, yo we
Who God bless, no man can curse
If you get money, each gologo
You get fine baby, each gologo
If you get pami, put am for kololo
Make sure una hear me say

Repeat Chorus

Verse 2 - Fally Ipupa
Aahh na telemi na ngui po to tango eyesepela
olati kitoko po to kende o bina bina
ohh bolingo sala nga mabe eh
nga na limbisa yo eh
nga na bengisi yo eh po to kende obina
nga na zanga mama ye nga na mona pasi (fally)

Verse 2 - J Martins
If you get money, each gologo
You get fine baby, each gologo
If you get pami, put am for kololo
Make sure una hear me say

Repeat Chorus

Verse 3 - Fally Ipupa
Nigeria, DRC Congo
J Martins, Fally Ipupa

Verse 3 - J martins
Everybody make you jump, jump to the rhythm
Turn by turn, make we dey jukpa eh, no am be plenty eh
Today na today, make we joley eh
chimgologo, I get chimgologo
Se una dey hear me eh
Everybody say, thank God say man no be God at all, yo we
Who God bless, no man can curse
If you get money, each gologo
You get fine baby, each gologo
If you get pami, put am for kololo
Make sure una hear me say

Verse 4 - Fally Ipupa
ohh nga na sepeli na nzoto na nga eh ya bomuana,
ooohh nga na lela ba pasi na nga esila ba mbula nini eh ata mpiaka ata mbongo,
moi je m'en fous, pona nga eh bolingo sala nga mabe eh
nga na limbisa yo eh
c'est dire oboma nga nde ko boma nga na sekisi yo eh,
ohh nga na za nga eh nga na mona pasi nga na zanga mama ah nga na mona
nga na sepeli na nzoto na nga eh ya bomuana ah
ata mpiaka ata mbongo je m'en fous

allй cheri kanga cherie na yo mama pesa papa bise, bise

J.Martins feat fally ipupa еще тексты


Видео
Нет видео
-
Оценка текста
Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 1