Ma-Mavin Eh Eh… Eh Eh Korede Bello… Don Jazzy Again Oo Omo Olope… Mega Superstar Oo, O Danoh
I Don Get Alert… Godwin And I Don Pay My Rent… Godwin Dem Be Wan Fall My Hand But… Godwin Dem Be Wan Steal My Joy But… Godwin I Say Anything I Do Na Godwin Oh, Na Godwin Oh Na God Win Oh Anything I Do Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh I Don Change My Name To Godwin And Omo I Don Buy Motor… Godwin Dem Say My Market No Go Sell But Godwin
And Dem Be Say Ino Go Blow But Godwin (Dem My Brother) Make Them Try Their Luck… My God Go Win Oh My God Go Win Oh My Lord Go Win Oh Anything I Do Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh As You Don Pass Exam Na God Win (Ehn Ehn) And Dem Be Say Uno Go Pass but Godwin (Ehn Ehn) You Wake Up See Today Lasan Na Gowin (Ah Ah) Robbers Dey Rob Dem No See You (Brother) Godwin
Dem No See You My Sister Oyah Belofah Na Godwin O Na God Go Win Na God Go Win O
Anything I Do Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh As Na Your Wedding Day, Na Godwin And E Don Tay Wey U Dey Find But Godwin See We Go Pop Champaign Today Godwin (Ah Ah) And We Go Dey Dance Dance Cause Godwin O (elelele)
Anything You Win Na Godwin And If You Win Election My Brother Godwin If You Win The Contract My Friend Godwin If You Check The Countdown My Brother Godwin And If Your Market Sell Na Godwin O Na God Go Win Na God Go Win O Anything I Do Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh Why You No Go Dance Na Godwin O Na God Go Win Na God Go Win O Anything I Do Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh Na God Go Win Oh GODWIN