Syndik8 records Eh eh eh eh x2 Lynxxx confirm utunu Mbok baby let’s get down utunu You look like the type wey dey groove utunu Too sexy like Toolz utugwanu Now I’m tryna get with you You taking the shots pistol The way that you whining the signals You’re making it clearer than crystal I’m guessing you like what you see Me sef like am too Se o gbo! I wanna go get us some drinks Rozay or JD Mon bo! Now you blushing and cheesing Like say na brazilian weaving I know bad utunu And when I love I no bad utunu!
CHORUS I say black girl or white girl I really don’t mind you know Cos anything goes I say black girl or white girl I really don’t mind you know As long as you know You can get that good luvin Good luvin’ I’d give you good luvin’ Good luvin’ Good luvin’ I’d give you good luvin’ No dull me good luvin’ That’s all that you’d get Say good luvin’ Good luvin’ I’d give you good luvin’ Eh eh eh eh If you in this place and you aint got a man say Eh eh eh eh If you in this place and you aint got a girl say Eh eh eh eh If we’ve got couples in the house let me hear you say Eh eh eh eh You must groove utunu Who are you? I say groove utunu Don’t think its the whine She no suck bele but the shirt still fine Front and back Everything rhyme I no go rush I go take my time I must form B utunu So baby girl you’ll love me utunu Cos I no bad utunu And when I love I know bad utunu
CHORUS I know you like koboko Come make we go my moto I no get time for go slow Baby just follow me go So follow me go so Baby tonight be mine Oh girl don’t be shy Cos na you I dey find I love the way you whine
CHORUS No dull me Baby no dull me Now baby good luvin Good luvin’ Eh eh Eh eh eh eh eh eh eh Its your boy lynxxx mehn Wizkid good lookin out OlaBafs productions Let’s go! Let’s go! Let’s go now! Shuu know You must groove utunu x3 Who are you I say groove utunu