Гуру Песен Популярное
А Б В Г Д Е Ж З И К Л М Н О П Р С Т У Ф Х Ц Ч Ш Э Ю Я
# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

omawunmi - iif you ask me | Текст песни

Chorus
If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me…The matter for ground…
Eh! Na who I go ask?

Verse 1
The reason for the reason for the reason why I’m soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wey I dey hear, e pass me
I’ve got to tell the story and I’ve got to tell it from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story begins

(Repeat chorus)

Verse 2
The woman travel leave her daughter with the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tay I begin see the man, his daughter ad them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period delay
I ask her who touched her she say her daddy only
I don’t know what to say I don;t know what to tell her mother
E be like say she get belle

(Repeat chorus)

Verse 3
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey….as e dey

omawunmi еще тексты


Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 1
Видео
Нет видео
-