Oh no no no no no no mi Oritse femi Sa sa silence Banger lee Mo cover e jo Obodorobodo
VERSE 1: Opolo eye e no be open eye And I've been ten years in this game But I'm still on my grind O'boy you look before you leap make them no fall your hand Hmm Ko de ma dupe lowo Olorun before you loose your mind Ote as you dey there dey hate me I dey hustle my money I don buy jet go malaysia From malaysia I dey go yankee Wetin you wan do I don do am o Na where you wan go I don pass am o Ye ye ye e dey there dey hate me Your kokolet sef dey find me
Refrain: Double wahala for dead body (double double) And the owner of them body (eni eji fun e ma lo) Double wahala for dead body (abeg no stop am obodo I dey enjoy am gan) And the owner of them body
CHORUS: Ote you dey dey there dey hate me When I dey hustle for my money From Moscow to Malaysia From Malaysia to Miami Ko kan aiye E ye ma f'ose yi mi o If I like I spend my money anyway I like it oh oh No come near me Mr talku talku And if you gossip me you go chop knuckle
VERSE 2: Oh Opomulero shebi ohun ni banger lee Olorun mi labo mi Nigba tan gbe ogun oluwa segun Nigba tan di'na oluwa sina Nigba tan ro'ota mi pin Adura da pada Awon tan leri ti won so'ja Won ti di eran amuso o Baba ni ki n ma foja o Ki n ma so'jo Mo gba baba gbo Mo gba baba gbo
Refrain: Double wahala for dead body (double double) And the owner of them body (eni eji fun e ma lo) Double wahala for dead body (uh oh oh oh na wahala you dey find o) And the owner of them body ah ah ah
CHORUS: Ote as you dey there dey hate me I dey hustle my money I don buy jet go malaysia From malaysia I dey go yankee Wetin you wan do I don do am o Na where you wan go I don pass am o Ye ye ye if you still doubt me Google and search you'll find me
VERSE 3: Opolo eye e no be open eye And if you're new in the game Make you go pay your tithe Shebi enu ta 'ja ma fi n ba omo e sere Lo fi ma sha le 'gba Ah Ah Eshin to shi waju Shebi oun na lafin joba Ah ah ah
CHORUS: Ote you dey dey there dey hate me As I am making my money From Moscow to Malaysia From Malaysia to Miami Ko de kan aiye E ma lo f'ose yi mi o If I like I spend my money anyway I like it oh oh No come near me Mr talku talku And if you gossip me you go chop knuckle
E to be o Judi judi judi E to be o Judi judi judi O ti worokoto o Judi judi judi O ti worokoto e Uncle lee Ah mo cover e mehn