Гуру Песен Популярное
А Б В Г Д Е Ж З И К Л М Н О П Р С Т У Ф Х Ц Ч Ш Э Ю Я
# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Sandra, Fela Kuti & Africa '70 - Upside Down | Текст песни

Open that book dem call dictionary
…..OPEN AM MAKE YOU SEE*** (After every line)
I said, Open that book dem call dictionary
Upside down na there dey proper
Dem recognize the word for sure, yes

Because him get him meaning too
…..HEAD FOR DOWN, YANSH* FOR UP [CHORUS After every line] *(ass)
Because him get him meaning too
Upside down get him meaning too
Upside down get him meaning too

I don* travel, I don see *(do)
Like any professor* for this land *(teacher)
The thing wey I see, I go talk
About upside up, and down-side down
For overseas, where I see:

Communication Organize
….PATA PATA* [CHORUS After every line] *Totally
Agriculture Organize
Electric Organize
Dem system Organize
Dem people Organize
Dem people Organize

Englishman get English name
American man get American name
German man get German name
Russian man get Russian name
Chinese man get Chinese name

For Africa man house, I don't see
Like any professor for this land
I no have to travel anywhere
Everything der under my nose
For Africa man house, I don't see

Village boku* road no der (there) *(plenty)[there are not many villages]
Land boku food no der [there isn’t much good food]
Area boku house no der [there are not many city houses]

People no give their African name
People no dey think African style
People no know Africa way
For Africa man house, I don’t see

Communication Disorganize
….PATA PATA* [CHORUS After every line] *(Totally)
Agriculture Disorganize
Electric Disorganize
Everything is Upside Down
Everything is Upside Down
...Disorganize
...Disorganize
Everything Upside Down
Everything Upside Down
...Disorganize
...Disorganize
Everything Upside Down
Everything Upside Down
[REPEAT LAST 4 LINES// Horns enter]

Upside Down Explanation

Africa needs to get their shit together
Africa is ass over head

“Upside Down” is in the dictionary
It has special meaning to Africa

Fela the world-traveling teacher,
He sees that in countries overseas- that everything is organized
But in Africa…Everything is disorganized
There is not even knowledge of African culture,
Few houses, few villages, crappy city houses, people use colonial names…

Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 1
Видео
Нет видео
-