Chorus Baby the things you dey do me, dey make I dey feel Girl my heart don dey for you, my love nah real I promise on my honour to dey by your side I go come tell your mama say you be my wife Cause I can be your man and you can be my girl I can be your man, you can be my girl (2x) I can be your man, you can be my woman
Verse 1 Babe do you know what time it is Sometimes when I sit down to reminisce About the things wey we dey do, girl gimme kiss Na we got more things to do, this be genesis Abi you feeling it Now come to think of it If you marry me think about the benefits Wey you go get, the love plus the promises Me I be your man, I go deliver my services Ngozi you are too sweet for my comedies E be my nigga, Killbeatz, gimme melodies Please if I go wrong, take apologies But make you no bore, just make I feel the penalties Yawa don't guards then maybe i for use archenemies Fa me to koko so a, na megye wo di Woyɛ ayigbenii a, anka mɛto wo Dzigbodi Ɔnni obi rekasa na, a me yam, me jealouse Time changes, ɔdɔ wodɔ me a, di m'akyi One time for your mind make you push it up, Abi u know what I mean make I give you cup Ɛkyere so a never give it up Make I see your candy shop, baby girl show me love One, one time for your mind make you push it up Abi you know what I mean make I give u cup Ɛkyere so a never give it up Make I see your candy shop, baby girl show me love One
Repeat Chorus lyrics from museke.com
Verse 2 See I dey like the way you do your things, Like the way you say my name Especially when you telling me you love me, And in everything you dey do you dey involve me True love is working 'cause I no dey feel no hurting She no dey love no flirting No way, this is for you and for you and Always be true and be true and Even when I'm picking at random, You will be the one I'll be choosing You be my right hand one When you no dey, I dey feel like I'm losing When you watching me, like the sun is scorching me When you touching me, dey make my don dey sing this song
Verse 3 lyrics from museke.com So many people dey tell me make I shun you but I swear E be you make my dream come true Chineke, God I no go fit never betray you Den times koraa na mepɛsɛ wo wie school You be my love one tintin Ɔtanfo me sedɛ kyerɛ na mensen Woagyae me hɔ ama ne ato me ne adwedwen Hwɛ ma tata wo akyɛ, tell me something Wɔ dɔ no matam asoa Bobɔ me tiri mu dadoa, gye m'akoma mu safoa Ɛyɛ fa me y'ɛ w'akoa Na sɛ wofa me ti koraa me di bɛ kye wo, na bra Awiase nsɛm deɛ nipa na ɛtena hɔ ka