Гуру Песен Популярное
А Б В Г Д Е Ж З И К Л М Н О П Р С Т У Ф Х Ц Ч Ш Э Ю Я
# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Seun Kuti & Egypt 80 - Rise | Текст песни

Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty

I dey cry for my country
When I see am in the hands of these people
CHORUS: Yea yea
I dey cry for my country
When I see am in the hands of these people
CHORUS: Yea yea
I dey cry for Africa
When I see am in the hands of these people
CHORUS: Yea yea
Yea Yea na business dem dey take am dey do
Yeparipa
CHORUS: Na business to dem ohohoh

Na business dem dey take our country dey do
CHORUS: Na business to dem ohohoh
Na business dem dey do that’s why dem dey share am like oga
CHORUS: Na business to dem ohohoh
Na business dem dey do that’s why dem no dey share am with the people
CHORUS: Na business to dem ohohoh
Na business dem dey do, dem dey sell our continent away

Dem dey sell am every day and dem dey bring the people down (them dey bring us down)
Our children no dey chop and we still no get work
(ko si se lode oh)
Dem dey sell am every day an dem dey bring the people down
(won wow a n le ho)
We must rise up one day
We must rise up

We must rise up I say
We must rise up I say
We must rise up against the petroleum companies
We dey use our oil to destroy our land oh ho
We must rise against the diamond companies
Wey dey use our brothers as slave for the stone
We must rise against our African rulers
Wey be black man for face, white man for yansh
We must rise against companies like Mosanto and Halliburton
Wey dey use their food to make my people hungry

Oh yes, we must rise
CHORUS: Rise Rise Rise up
To grow our own food
CHORUS: Rise Rise Rise up
For our children to go school
CHORUS: Rise Rise Rise up
Make we get work to do
CHORUS: Rise Rise Rise up
Make our life go dey better
CHORUS: Rise Rise Rise up

Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 1
Видео
  • Seun Kuti & Egypt 80 - Rise (Official Video ... Seun Kuti & Egypt 80 - Rise (Official Video ...
    Click here to subscribe to Seun Kuti's official channel : http://po.st/ytseunkuti Like Seun ...
  • Seun Kuti & Egypt 80 - Rise (Later with Jools ... Seun Kuti & Egypt 80 - Rise (Later with Jools ...
    Seun Kuti & Egypt 80 - Rise (Later with Jools Holland S38E02) HD 720p.
  • Seun Kuti & Egypt 80- Rise Seun Kuti & Egypt 80- Rise
    Music. "Rise" by Seun Kuti & Egypt 80 (Google Play • eMusic • AmazonMP3) ... Seun ...
  • Seun Kuti & Egypt 80 - Black Woman Seun Kuti & Egypt 80 - Black Woman
    Seun Kuti & Egypt 80 - Black Woman ... Seun, & Femi Kuti Together On Stage with ...
  • Seun Kuti & Egypt 80 "Many Things" Seun Kuti & Egypt 80 "Many Things"
    Here is Seun's first video shot in Lagos and in Paris. Director Christophe Petit Production ...
  • Seun Kuti & Egypt 80 - Black Woman at ... Seun Kuti & Egypt 80 - Black Woman at ...
    Seun Kuti & Egypt 80 perform at Glastonbury 2014. For more exclusive videos and photos ...