CHORUS They call me Timaya Just because I'm getting higher Make una leave me alone Say Timaya dey hot like fire I say mama them know [mama them know] I say papa them know [papa them know] I say no time oh for anybody oh Well, I say mama them eh papa them eh I say no time oh say no time oh For anybody oh
VERSE 1 Timaya na my name Bad belle people them dey ashamed Them think say I no go make am oh but now, na them dey shame oh I say this na my life No be about fame This na my music I dey 'pon the game
HOOK I say mama them know say mama them know say papa them know Thats why
REPEAT CHORUS
VERSE 2 When I say Timaya na my name Wine and Brandy no be same Everywhere I go them dey shout my name Say God don bless me I no dey claim oh - eh ah I say this na my life No be about fame This na my music I dey 'pon the game
REPEAT HOOK
REPEAT CHORUS [lyrics from www.niglyrics.com]
VERSE 3 Make una see the bad bad people wey want to use Them think say them fit just sit we down and try to confuse us Make una tell them oh Jehovah dey by my side oh Lai lai, I no go lack oh My own don better iyo Well I say make una tell them oh Jehovah dey by my side oh Lai lai, I no go lack oh My own don better iyo