ah what dey happen ehh ehh ehh gbesoke,hahahaha gbesoke komole haaaaa komole omo ge jea soro telling me wa ja lo i av travel all over the world to chill i av never seen a girl like this before haaa wey dey kill me slow and the dance you dey do too sweet Ghana girl tioo bad oo sexy lady tioo bad oo this kind dance you dey do azonto say which kind dance yeah you dey do for me azonto
BRIDGE ha see see girl which kind dance yeah you dey doooo say this kind dance you dey do like say you dey use guguuuu say this kind dance you dey do like say you dey make me mad ooo say this kind dance you dey do like say you dey make me craz oooooo
CHORUS say which kind dance you dey do azonto say this kind dance you dey do fit make me craz azonto say this kind dance you dey do dey make man craz azonto say this kind dance you dey do too sweet for man azonto hahaaaaa sey baby dance ooo ke jijo,ahhhh ke jijo baby dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo oya dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo baby dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo VERSE 2 ahhh onto the verse two and the time is quarter pass two say the girl dey make you gentle she dey ask if i go chop banku haaa i go chop banku maame say i go chop banku with the way you dey do your sexy wind why i no go chop banku haaaaa komole baby just komole haaaaa gbesoke gbesoke haaaaa komole baby just komole haaaaa gbesoke yeaah yeaah BRIDGE girl which kind dance yeah you dey doooo say this kind dance you dey do like say you dey use guguuuu say this kind dance you dey do like say you dey make me mad ooo say this kind dance you dey do like say you dey make me craz oooooo CHORUS say which kind dance you dey do azonto say this kind dance you dey do fit make me craz azonto say this kind dance you dey do dey make man craz azonto say this kind dance you dey do too sweet for man azonto hahaaaaa sey baby dance ooo ke jijo ahhhh ke jijo baby dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo oya dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo baby dance e ooo ke jijo,ahhhh ke jijo haaaaa